Verse 1: shey if you see where money dey
Shey you no go like go?
Too many things wey we see
Money long money fallout
Big big dreams
More wins
Imagination Wan kill person
This is so personal
Making money
I'm taking it personal
Bridge: money dey
Money long
Money show
Popkizz
This is personal
Chorus: I said one in the air
If you know say
You gat ball for
Ayin ah
You know how many millions dollars
Don dey go down
Help me
Tell mama say
The boy don go global ×2
Pre-Chorus: fela zheyi fela gwo
If you need double six
Make you try your ludo
Dem be know
Wetin go down
Dem no fit know wetin go up
Verse: bro this life na game
You no fit shenk me
Make I dey
I no shenk
Because where I dey today
No be like yesterday oh
I dey Waka na wada
I be like Cele o
Back then one Pollo one Jean
Nothing dey Belle oo
Gbagyi commando oh
So nothing shele oh
Chorus: I said one in the air
If you know say
You gat ball for
Ayin ah
I dey do my things my way
I just want stalk ayin yeh
You know how many millions dollars
Don dey go down
Help me
Tell mama say
The boy don go global ×2
No le le
Life don show me shege
No le le
Life don show me shege
Popkizz check it
Yane yane
音樂風格
Amapiano beat , Male Vocals,, Male Vocals, World Music